Wizkid - IDK (Lyrics) ft. Zlatan @theotherhalfmusic
Wizkid - IDK (Lyrics) ft. Zlatan  @theotherhalfmusic
Uploaded December 2023 | Updated September 2026, 1 day ago
Wizkid - IDK ft. Zlatan
Stream/Download ~

~ The Other Half ~
Instagram - instagram.com/theoth3rhalf
Facebook - fb.com/theoth3rhalf
subscribe - youtube.com/c/TheOtherHalf-Radio


~ Wizkid ~
facebook.com/wizkidmusic
instagram.com/wizkidayo
twitter.com/wizkidayo



~ Lyrics ~ Wizkid - IDK ft. Zlatan
[Verse 1: Wizkid]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound

[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li
Wan make ya feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

[Verse 2: Zlatan]
Ah Ibile
B'osu oluwa ni shola
Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K'oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love lonely till morning
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that's why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can't say
Chance ti m'ori, m'ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh

[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li

[Outro: Wizkid]
Everybody falling, others just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kinch
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin comes to me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor

Tags:
IDK
IDK Lyrics
Wizkid IDK
IDK Wizkid
Wizkid IDK Lyrics
IDK Wizkid Lyrics
Wizkid Lyrics IDK
IDK Lyrics Wizkid

#Wizkid #IDK #Lyrics

Contact
Wizkid - IDK (Lyrics) ft. ZlatanRihanna - Diamonds (Lyrics) Shine bright like a diamond, Were beautiful, like diamonds in the skyTaylor Swift - Lover Remix (Lyrics) Ft. Shawn MendesYahritza Y Su Esencia & Grupo Frontera - Frágil (Letra/Lyrics)RAYE - WHERE IS MY HUSBAND! (Lyrics)Great Balls of Fire - Jerry Lee Lewis (Lyrics)Shawn Mendes - Heart of Gold (Lyrics)Chappell Roan - Good Luck, Babe! (Lyrics)A$AP Ferg - Plain Jane (Lyrics)Kenya Grace - Strangers (Lyrics)New West - Those Eyes (Lyrics) ft. ZephBibi Babydoll, DJ Brunin XM - Automotivo Bibi Fogosa (Lyrics)
The Other Half |

Wizkid - IDK (Lyrics) ft. Zlatan

SHARE TO X SHARE TO REDDIT SHARE TO FACEBOOK WALLPAPER