Omah Lay - Waist (Lyrics) @solitude_songs
Omah Lay - Waist (Lyrics)  @solitude_songs
Uploaded January 2026 | Updated September 2026, 5 hours ago
♫ Omah Lay - Waist
▪️ Discover similar songs on Spotify: spoti.fi/3h2h85P
▪️Stream/Download: omahlay.lnk.to/waist

◼️ Support Solitude:
Instagram: instagram.com/solitude.songs
Facebook: facebook.com/solitude.songs
Spotify: spoti.fi/3hwoxfE

◼️ Connect with Omah Lay:
instagram.com/omah_lay
https://x.com/Omah_Lay

◼️Lyrics:

[Chorus]
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)

[Verse 1]
One day for the thief, every other day for me
I go smoke chimney, drink oshimiri
Eh, Jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, yes o, I put CBD
E dey relax body (Ah-ahn)
Peace and harmony, go check my—
Money long o, money long o, money long o, uh
Milli', milli', milli', milli', mi'
Wetin I dey use money for?
All of una no serious
How e take concern anyone?
Milli', milli', milli', milli', mi'
Commot for my yellow Louis V' socks
170 milli', milli'

[Pre-Chorus]
Jesu chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse thеm with little things
Jesu chai o, I’m making wrong decisions
Anytimе I see ikebe, anytime I see ikebe

[Chorus]
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist (Waist)

[Verse 2]
Me I no dey gree play with my money
The way you collect it from me
I want to romance your body
Ọlọ́paá romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma
Omemma, omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o i—
Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe
Take the protein, shake your soft ikebe o, ikebe o
Wetin kill Samson? Na still ikebe o (Ikebe o)

[Pre-Chorus]
Jesu chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu chai o, I’m making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

[Chorus]
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu

[Outro]
Haha, you’re crazy, you know

#OmahLay #WaistOmahLay #waist #Lyrics #SolitudeSongs #HipHop #Rap #Rnb
waist,omah lay,lyrics,omah lay - waist (lyrics),omah lay - waist,omah lay waist,omah lay waist lyrics,waist lyrics,omah lay lyrics,omah lay lyrics waist,lyrics omah lay,lyrics omah lay waist,lyrics waist

Contact for submissions, business inquiries, copyright issues, etc.
solitude.songz@gmail.com
Omah Lay - Waist (Lyrics)Future - Turn On Me (Lyrics)A$AP Rocky - DONT BE DUMB / TRIP BABY (Lyrics)iShowSpeed - World Cup (Lyrics)Future, Tyla, FIFA Sound - Game Time (Lyrics)Casper TNG - Trap 4 a Year II (Lyrics)42 Dugg - IDB (Lyrics)Ledbyher - WHATS THE REASON? (Lyrics)Tems - What You Need (Lyrics)Chris Brown - Fallin (Lyrics) ft. Leon ThomasFlo Milli - Flo Jackson (Lyrics)Real Boston Richey - Mr. Pay For Shit (Lyrics) ft. BenDaDonnn
Solitude Songs |

Omah Lay - Waist (Lyrics)

SHARE TO X SHARE TO REDDIT SHARE TO FACEBOOK WALLPAPER