Uploaded April 2025 | Updated September 2026, 1 week ago
Davido - 10 Kilo (Official Audio)
Listen to the new album ‘5IVE’ Here : Davido.lnk.to/5iveAY
———
Follow Davido:
Instagram: instagram.com/davido/?hl=en
TikTok: tiktok.com/@davido?lang=en
Twitter: https://x.com/davido?
Facebook: facebook.com/davidoofficial2/?locale=en_GB
———
Lyrics:
Ye!!!, Orobo Ten Kilo
(Say this your body make me wan go...)
Baddest!!!
Ye, girl i'll be here till the sun down, Swear you dey make my mind no touch ground
I no say different songs don come out, but my girl if i no sing about you wetin sing o baby.
You dey make my body ayaya, Anytime i dey see you i dey shamanya
If you leave me i fit run go mad, Why i no fit leave(e)my orobo ten kilo
Say this your body make me wan go gyrate, no fit concentrate (eyaa)
Orobo ten kilo
Dey chop my money and everything i get, me i no go fit forget you baby no lie
Drama, leave drama for who get(e)power,
Person wey get plans for you no go stammer,
I know you no go para if i bless your aza, Good times anytime ejanla Land,
I don craze o for your matter, anytime i see you body no fit calm down
If na ment o it is allowed, Our loving dey too important
I don craze o for your matter, anytime i see you, body no fit calm down
If na ment o it is allowed, Why i no fit leave(e)my Orobo Ten Kilo

Dey chop my money and everything i get, me i no go fit forget you baby no lie (X2).
———
#Davido #10Kilo #OfficialAudio

![Davido - How Long (Mobi Dixon Remix [Audio]) ft. Tinashe
Music video by Davido performing How Long (Mobi Dixon Remix [Audio]).(C) 2016 Sony Music Entertainment International Limited Davido - How Long (Mobi Dixon Remix [Audio]) ft. Tinashe](https://i.ytimg.com/vi/vNi8Rhvjh-g/mqdefault.jpg)