Burna Boy - Anybody (Lyrics) @CakesEclairsMusic
Burna Boy - Anybody (Lyrics)  @CakesEclairsMusic
Uploaded August 2026 | Updated September 2026, 2 weeks ago
Burna Boy - Anybody
anybody burna boy

πŸ”” Don't forget to subscribe and turn on notifications!

"Anybody" is out now.

Follow Burna Boy

(Lyrics):
[Intro]
Ah-ah-ah-ah
Ah-ah-ah-ah
Gbese
Ah-ah-ah-ah
Ah-ah-ah-ah

[Verse 1]
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Shey Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
anybody,burna boy,anybody lyrics,
anybody tiktok,burna boy anybody,
anybody burna boy,
anybody burna boy lyrics,
burna boy anybody lyrics,
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

#anybody #burnaboy #lyrics
Burna Boy - Anybody (Lyrics)Sabrina Carpenter - Santa Doesnt Know You Like I DoRight Back! - KARLEE GIRL (Lyrics)Rein Me In - Sam Fender, Olivia DeanHolly Humberstone - To Love SomebodyKate Bush - Running Up That HillSIENNA SPIRO - Material Lover (Lyrics)Glass Animals - Wonderful Nothing (Lyrics)Alan Walker - Unsure ft. Kylie CantrallSIENNA SPIRO - Pure (Lyrics)She & Him - I Thought I Saw Your Face Today (Lyrics)Robyn - Dancing On My Own (Lyrics)
Cakes & Eclairs |

Burna Boy - Anybody (Lyrics)

SHARE TO X SHARE TO REDDIT SHARE TO FACEBOOK WALLPAPER