Ayra Starr - Commas (Lyrics) @RapParadise
Ayra Starr - Commas (Lyrics)  @RapParadise
Uploaded June 2026 | Updated September 2026, 1 week ago
🎧 Welcome to Paradise 🌴
Your Home For The Best Rap Music With Lyrics!

“Ayra Starr - Commas” Lyrics / Lyric Video brought to you by Rap Paradise
Ayra Starr - Commas ⏬ “Ayra Starr - Commas” Out Now:
24kgoldn.lnk.to/Prada

⚡️ This just how it is, no more what it was

🔔 Click the bell to stay updated on the best Lyrics / Lyric Videos from Rap Paradise!

✅ Follow all the music from Paradise Music on Spotify Playlists here!
https://open.spotify.com/user/wavemus​...

▶️ Rap Paradise:
instagram.com/Rapparadiseyt​
facebook.com/Rapparadiseyt​
twitter.com/Rapparadiseyt​
Artist Links:
📺Ayra Starr YouTube: youtube.com/@ayra Starr
[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
"Sability" oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)

[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
"Sability" oun gbona (Oun gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

Tags
#Commas #AyraStarr #Lyrics #LyricVideo #Afrobeats #PopMusic #OfficialLyrics #AyraStarrLyrics #TrendingMusic #ViralMusic #NewMusic #MusicVideo #Afropop #LoveSongs #TopHits2026 #PopLyrics #ChillMusic #VibeMusic #7clouds #RapParadise
Ayra Starr - Commas (Lyrics)Dolly Parton & Kenny Rogers - Islands In The Stream (Lyrics)Morgan Wallen - Thought You Should Know (Lyrics)Conan Gray – The Cut That Always Bleeds (Lyrics)Tame Impala - Hummer (Lyrics)Noah Cyrus & Labrinth - Make Me (Lyrics)Ravyn Lenae - In & Out (Lyrics)Miranda Lambert - A Song To Sing (Lyrics) ft. Chris StapletonAViVA - MISUNDERSTOOD (Lyrics)Elliot Greer - Bleed (Lyrics)Lil Peep – DONT PANIC (Lyrics)Lewis Capaldi – Survive (Lyrics)
Rap Paradise |

Ayra Starr - Commas (Lyrics)

SHARE TO X SHARE TO REDDIT SHARE TO FACEBOOK WALLPAPER